.

Obodo Lyrics

INTRO :: Klint da drunk
Obodo ekwelugo nu oh
We getting down oh
Everybody biko bia nu oh
We doing this oh
Obodo ekwelugo nu oh oh oh
We getting down oh
Everybody biko bia nu oh
We doing this oh
Obodo ekwelugo oooooh

CHORUS
Obodo ekwelugo nu oh
we getting down oh [we getting down]
Everybody biko bia nu oh
We doing this oh [We doing this]
Obodo ekwelugo nu oh
We getting down oh [We getting down]
Everybody biko bia nu oh
We doing this oh

VERSE 1
Now first of all, make I introduce myself
Afam bu that n**** Raw
I'm from Umuesere Amabor
Okokitem in Abia State
Gezia nu nti now make we relate
Abum a n**** but owu n'asam
M'gucha rap'a ma unu egoro egwu'a
I go vex
Because ejego'm America gua egwu
Biko nu kupurunum aka una imagine
Ndi Igbo kwenu [Heee]
Ndi Igbo kwenu [Heee]
Igbo kwezuenu [Heeeeeee]
Let me appear
with my bottle of beer
Because we had it up here
We done suffer pass King Jaja of Opobo
May God help this Obodo
and our naira and kobo
I no be OO, i just dey flow to make dough
Egbe belu ugo belu nke si ibe ya ebena should go
Some get company but them no fit dash beggar one penny
For ceremony, na so them go dey thro'way money
If life na something wey money fit buy
Inno talk am with Ahmed say the rich go dey live
the poor go die
Before before, we be giant of africa
We go create new states make we be like America
The new states come drive non-indegenes commot
infact the ones wey remain dey overwork like robot
To me all these things just dey as good as
Most of we leaders dey like Judas
Ufodu ji austerity measures
begin dey loot our treasure [under pressure, we say we under pressure]
Who go fit live with one love and harmony without money
See as people just dey turn to povery property
Money no dey my pocket, economy sill dey drop
Even self, me wey dey rap never chop
REPEAT CHORUS

VERSE 2
Make una fashi say we dey for hard times
My fellow country people this na my turn to shine
I sabi say a stitch in time saves nine
But the problem be say water done enter pipeline
Nineteen-sixty k'anyi were independednce
But still everything anya n'afu bu nonsense
O mu ko maka NITEL kom ko maka NEPA
When common man like me no fit buy newspaper
Otutu ihe n'eme na obodo anyi'a bu naija
In short we need person wey go be like prophet Elijah
Cooluo down ngee, you go get the jerk
Nigeria done wowo so tey e dey give me headache
Na so I enter market one day ka'm gote garri
one cup na twenty naira this thing wee n'agbam nghali
I carry vex buy one cup wey I go chop
As I dey go house, police talk say make I stop
[eh hen, hold it, wetin you carry]
I tell them say na garri
ha juam o ya ka'm ji n'ezuzughali n'agbaghali
I ask them but why all these harassment
wetin I do to deserve this embarrassment
Me I be citizen and my name na n**** Raw
Biko who una be
Abi na man-O-war,
Soldier men,
mobile police or Bakassi
Because e be like say una dey envy my versace
Make una leave me alone
Anam ewe iwe oku n'asu nsu
nwe single bone
I begin halla based on say naija na my nation
I no sabi say my right no dey for constitution
Na so them begin panel beat my face
If una see wetin them do me that day, una go craze
Them carry machine gun knack me for head
One of them woze me slap, anyam acha red [wetin you do now?]
Them talk say I mis-yarn
That day ndi'a kurum ihe tiker kuru pan
But as a big boy, I no suppose cry
Because na mess up, if say tears commot my eye
Na so I come bone like Bone thugs n Harmony
Them colect my shoes, my wrist watch, them sieze my money
Them panel-beat me finish, I no talk
These kind things happen because I no dey stay for Aso Rock
Like play, like play, I for die that day
But to God be the glory say I still dey kampe
Kedu nke bu na amekwero nua mmiri togbo iko
Chineke nna biko naputa mu
REPEAT CHORUS (till fade)
Report lyrics
Top Raw Lyrics