.

Dem Bobo Lyrics

Verse 1
Yesterday, Dem tell us sey,
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey,
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey,
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Oh Yes! Dem bobo!

Chorus
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of DEMOCRACY!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!
Verse 2
For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey,
Dem disguise another way.
To continue their crooked ways
Repeat Chorus
Report lyrics
Afrika for Afrika (2010)
Dem Bobo Nobody Beg You Politics in Africa Bad Government Can't Buy Me Africa for Africa Make We Remember Obasanjo Don Play You Wayo Boys Dey Hungry for Town Now You See No Blame Them Yeparipa E No Good It Don't Mean