.

Mama Africa Lyrics

This one na sara sara,
The beat is tana tana,
He go make you maya maya,
Ine sisi maya maya.
Oya make you likota likota mama Africa likota

eh,
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
Everybody likota likota mama Africa likota eh,
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh.

This one na sara sara,
The beat is tana tana,
He go make you maya maya,
Ine sisi maya maya,
This is for people wey chala cha,
People wey kala ka,
Kana ni walanya,
Nani kalanya,
E go make you feel better,
This can take away palava,
This can take away wahala,
E go make you feel Naija,
Oya let's go to Kenya, Rwanda and Tanzania,
Togo, Cameroon, Niger,
Ghana, Southern Sudan.
Oya make you likota likota mama Africa likota

eh,
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh,
Everybody likota likota mama Africa likota eh,
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh,
Wan ne sara sara le, O sara sara le,
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh,
O sara sara le, mama Africa sara sara le,
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh.
Report lyrics